Hmm hmmm Ngozi Blessings of the Lord Chorus Ngozi Anywhere I go now blessing de follow me Ngozi Ah say The glory of the Lord is showing all over me Say my papa God e dey there Standing by my side, chai everyday and night Say papa God e dey there Say e stand gidigba Giving me peace of mind Verse 1 Come together all the nation Let us give to the king adoration He's the cause of my celebration and the reason for my acceleration Bridge Me sef I no know wetin I go do if Him no de for here if Him no dey my side I no know wetin I go do If Him no show me all the love Chorus Ngozi Anywhere I go now blessing de follow me Ngozi The glory of the Lord is showing all over me Say my papa God e dey there Standing by my side everyday and night Say papa God e dey there Say e stand gidigba Giving me peace of mind Verse 2 People saying He's the victor Cause He came and He saw and He conquered. Bible tells me I'm a light And I light up the world like a dynamite Bridge I no know wetin I go do if Him no de for here if Him no dey my side I no know wetin I go do If you no show me all the love Chorus Ngozi Anywhere I go now blessing de follow me Ngozi The glory of the Lord is showing all over me Say my papa God e dey there Standing by my side everyday and night Say papa God e dey there Say e stand gidigba Giving me peace of mind Rap No no no We no die no more The Lord God my rock We no cry no more He more than enough we no beg no more Let's sing and dance let's shout some more The things that you've done too sweet The things that you've done too sweet for me yea The things that you've done too sweet The things that you've done too sweet for me yea.. So I thank Baba God The best creator You are alive you're my guide my sole protector You alone is the great investigator Lead the way you're my only navigator Chorus Ngozi Anywhere I go now blessing de follow me Ngozi The glory of the Lord is showing all over me Say my papa God e dey there Standing by my side everyday and night Say papa God e dey there Say e stand gidigba Giving me peace of mind Peace of mind Giving me peace of mind yea Хмм хмм Нгози Благословения Господа Припев Нгози Куда бы я ни пошёл, благословения следуют за мной Нгози Ах, говорю, слава Господня проявляется во мне Скажи, мой папа, Бог, он там Стоит рядом со мной, чай каждый день и ночь Скажи, папа, Бог, он там Скажи, он стоит, гидигба Давая мне душевный покой Куплет 1 Соберитесь, вся нация Давайте воздадим царю почести Он — причина моего празднования и моего ускорения Бридж Я сам не знаю, что делать, если Его нет здесь Если Его нет рядом со мной Я не знаю, что делать, если Он не покажет мне всю любовь Припев Нгози Куда бы я ни пошёл, благословения следуют за мной Нгози Слава Господня проявляется во мне Скажи, мой папа, Бог, он там Стоит рядом со мной Каждый день и ночь Скажи: «Папа, Боже, там!» Скажи: «Эй, стань, гидигба!» Даруя мне душевный покой Куплет 2 Люди говорят, что Он победитель, Потому что Он пришёл, увидел и победил. Библия говорит мне, что я свет, И я освещаю мир, как динамит. Бридж Я не знаю, что мне делать, если Его нет здесь, Если Его нет рядом со мной, Я не знаю, что мне делать, Если ты не покажешь мне всю любовь. Припев Нгози Куда бы я ни пошёл, благословения следуют за мной. Нгози Слава Господня проявляется во мне, Скажи, мой папа, Бог, он там, Стоит рядом со мной каждый день и ночь, Скажи, папа, Бог, он там, Скажи, он стоит, Даруя мне душевный покой. Рэп Нет, нет, нет, Мы больше не умрём, Господь, Бог, моя скала, Мы больше не будем плакать, Его более чем достаточно, мы больше не будем умолять, Давай петь и танцевать, давайте кричать ещё, То, что ты сделал так мило, То, что ты сделал так мило для меня, да, То, что ты сделал так мило, То, что ты сделал так мило, Сладко для меня, да... И я благодарю Бабу, Бога, Лучшего создателя, Ты жив, ты мой проводник, мой единственный защитник, Ты один — великий исследователь, Веди путь, ты мой единственный навигатор, Припев, Нгози, Куда бы я ни пошёл, благословение следует за мной, Нгози, Слава Господа проявляется во всём мне, Скажи, мой папа, Бог, там, Стоит рядом со мной каждый день и ночь, Скажи, папа, Бог, там, Скажи, э, стэнд гидигба, Даря мне душевное спокойствие, Душевное спокойствие, Даря мне душевное спокойствие, да