when i look back on wetin der rub for my face owu for don blow me go if nor be grace i nor fit stop now till I see heaven gate cause na GOD get power na muscle people dey raise i nor dey come if the outcome nor be income cause when money nor dey amaka nor dey gree come kate wey still come go dey say quick cum even guys wey dey call me blood now dem nor dey calls (then) seen a lot of different faces seen a lot of people few are the people who make you stand and many make you cripple digging grains from the earth is not simple a curse is being laid and reverse It sounds legal na boys dey go broke na men dey bounce back never lose focus even on a dance track when i count my blessings now i don’t count money it’s way too long can’t know if you steal from me
Môtírí Mo ti fe ra My identity nor go depreciate
Môtírí Mo ti fe ra As I dey jump this beat Jah make ham easy eh!
Môtírí Mo ti fe ra Cause me get success disease Kpam kpam see see eh!
Môtírí Mo ti fe ra Pour me that Hennessy, Hennessy
baba kilo so gbemi soke olorun (Hennessy) baba kilo so gbemi soke olorun (Hennessy) baba kilo so gbemi soke olorun (Show Mercy)
only one person nai e take to believe you can tell yourself you the man cause truly no body dey make life when he just fold hand you gat move since the life at time na who know man when sand don too much for food blind man go see am whoever nor dey reason you now alaye leave am no night wey too long wey day nor go break am na one day just one day man must make am seen a lot of different faces seen a lot of people few are the people who make you stand and many make you cripple digging grains from the earth is not simple a curse is being laid and reverse It sounds legal na boys dey go broke na men dey bounce back never lose focus even on a dance track when i count my blessings now i don’t count money it’s way too long can’t know if you steal from me
Môtírí Mo ti fe ra My identity nor go depreciate
Môtírí Mo ti fe ra As I dey jump this beat Jah make ham easy eh!
Môtírí Mo ti fe ra Cause me get success disease Kpam kpam see see eh!
Môtírí Mo ti fe ra Pour me that Hennessy, Hennessy
CRACCK
baba kilo so gbemi soke olorun (Hennessy) baba kilo so gbemi soke olorun (Hennessy) baba kilo so gbemi soke olorun (Show Mercy) CRACCK
Когда я оглядываюсь назад на всё то дерьмо, что мне пришлось хлебнуть, Нужда давно бы уже сгубила меня, если бы не Божья благодать. Я не остановлюсь теперь, пока не увижу врата рая, Ведь истинная сила — у Бога, а люди лишь играют мускулами. Я не ввязываюсь в дело, если результат не приносит дохода, Потому что, когда нет денег, даже красавицы (Amaka) не хотят приходить. А те, что всё же приходят, лишь торопят: «Давай быстрее!» Даже парни, что раньше называли меня «братом по крови», теперь мне не звонят. Я повидал множество разных лиц, Встретил огромное количество людей. Лишь немногие помогают тебе устоять на ногах, А многие — лишь калечат тебя. Добывать зерно из земли — дело непростое; На тебя накладывают проклятия, но ты обращаешь их вспять — и это по праву. Парни разоряются, а настоящие мужчины всегда восстают из пепла. Никогда не теряй фокус — даже когда отрываешься на танцполе. Когда я сейчас перечисляю свои благословения, я не считаю деньги — Их стало слишком много, и я уже не могу уследить, не ворует ли кто у меня.
Môtírí Mo ti fe ra Моя ценность и значимость никогда не обесценятся!
Môtírí Mo ti fe ra Пока я качаю под этот бит — Пусть Джа сделает мой путь лёгким!
Môtírí Mo ti fe ra Ведь я заражён «болезнью успеха» — И это очевидно для всех! Môtírí Mo ti fe ra Налей мне этого Hennessy, Hennessy
Отец, что бы ни говорили, вознеси меня, Боже (Hennessy) Отец, что бы ни говорили, вознеси меня, Боже (Hennessy) Отец, что бы ни говорили, вознеси меня, Боже (Яви милость)
Нужен лишь один человек, чтобы ты поверил в свои силы Скажи себе: «Я — настоящий мужик», ведь, по правде говоря, никто не добьется успеха, просто сложив руки Ты должен двигаться вперед, ведь жизнь порой зависит от того, кто тебя знает Когда в еде слишком много песка — это заметит даже слепой Кто сейчас тебя ни во что не ставит — забей на них, братан Нет ночи настолько долгой, чтобы рассвет её не сменил Настанет день — всего один день, — когда человек добьется своего Я видел так много разных лиц Встречал так много людей Лишь немногие помогают тебе устоять на ногах А многие — делают калекой Добывать зерно из земли — дело непростое Если наложено проклятие — нужно его снять; это звучит справедливо Парни могут обанкротиться, но настоящие мужчины всегда возвращаются в строй Никогда не теряй фокус — даже когда танцуешь под бит Когда я сейчас перечисляю свои благословения, я не считаю деньги Их слишком много — не уследишь, не украл ли кто-нибудь у меня что-то
Môtírí Mo ti fe ra Моя ценность никогда не обесценится
Môtírí Mo ti fe ra Пока я качаю под этот бит — Пусть Джа сделает мой путь легким!
Môtírí Mo ti fe ra Ведь я заражен «болезнью успеха» — Всё четко, всё на виду!
Môtírí Mo ti fe ra Налей мне этого Hennessy, Hennessy
CRACCK
Отец, что бы ни говорили, вознеси меня, Боже (Hennessy) Отец, что бы ни говорили, вознеси меня, Боже (Hennessy) Отец, что бы ни говорили, вознеси меня, Боже (Яви милость)