АБВ
911pesni
  • А
  • Б
  • В
  • Г
  • Д
  • Е
  • Ж
  • З
  • И
  • К
  • Л
  • М
  • Н
  • О
  • П
  • Р
  • С
  • Т
  • У
  • Ф
  • Х
  • Ц
  • Ч
  • Ш
  • Э
  • Ю
  • Я
  • A
  • B
  • C
  • D
  • E
  • F
  • G
  • H
  • I
  • J
  • K
  • L
  • M
  • N
  • O
  • P
  • Q
  • R
  • S
  • T
  • U
  • V
  • W
  • X
  • Y
  • Z
  • #
  • Текст песни Siki - Miss You

    Исполнитель: Siki
    Название песни: Miss You
    Дата добавления: 17.04.2026 | 14:20:04
    Просмотров: 1
    0 чел. считают текст песни верным
    0 чел. считают текст песни неверным
    Здесь расположен текст песни Siki - Miss You, перевод и видео.
    You're right here but I
    The girlie em boy

    You're right here, but i miss youuu
    As i dey try to sabi youuu
    And anytime wey you come through
    I feel you
    oh my baby baby
    Beast youuuuuu

    You give me love wey dey give me joy, Ehhh
    Na the reason i dey colombi yah oh
    Call all your friends make them hop on me
    And make we all jolly
    and make we all party now oh

    Break it and whine for me
    Oh yeh go down on me
    Make i see harmony
    No dey look time on me
    Pieces my head
    Come to me bed
    Make i fit check something
    Make i fit check something

    I dey form but i miss you
    And if i see you i fit kiss you
    Cuz i love you
    And even thou you dey stress me
    I no go fit ever leave you
    Cuz i need you

    I love you no be big big talk
    I need you, only you
    you dey give me joy
    Can never love another lady
    Na only you wey be my baby aaaa

    Baby don't lie,
    don't lie,
    don't lie lie lie aaah
    You're feeling the boy now
    Oh yeh You're feeling the boy now

    Baby don't lie
    don't lie
    don't lie lie lie aaah
    You're feeling the boy now
    You're feeling the boy now

    You're right here, but i miss youuu
    As i dey try to sabi youuu
    And anytime wey you come through
    I feel you
    oh my baby baby
    Beast youuuuuu

    You give me love wey dey give me joy, Ehhh
    Na the reason i dey colombi yah oh
    Call all your friends make them hop on me
    And make we all jolly
    and make we all party now oh

    ..


    Baby don't lie,
    don't lie,
    don't lie lie lie aaah
    You're feeling the boy now
    Oh yeh You're feeling the boy now

    Baby don't lie
    don't lie
    don't lie lie lie aaah
    You're feeling the boy now
    You're feeling the boy now

    ..
    The girlie em boy
    Ты здесь, но я
    Девочка, парень

    Ты здесь, но я скучаю по тебе
    Я пытаюсь тебя узнать
    И всякий раз, когда ты появляешься
    Я чувствую тебя
    О, мой малыш
    Ты зверь

    Ты даришь мне любовь, которая приносит мне радость, Эх
    Вот почему я в Колумбии, да, о
    Позвони всем своим друзьям, пусть они запрыгнут ко мне
    И давайте все повеселимся
    и давайте все повеселимся сейчас, о

    Разорви это и потанцуй для меня
    О да, сделай мне минет
    Дай мне увидеть гармонию
    Не смотри на меня время
    Разорви мне голову
    Приходи ко мне в постель
    Дай мне кое-что проверить
    Дай мне кое-что проверить

    Я притворяюсь, но я скучаю по тебе
    И если я тебя увижу, я тебя поцелую
    Потому что я люблю тебя
    И даже несмотря на то, что ты Я напрягаю себя
    Я никогда не смогу тебя бросить
    Потому что ты мне нужна

    Я люблю тебя, это не пустые слова
    Ты мне нужна, только ты
    Ты даришь мне радость
    Я никогда не смогу полюбить другую женщину
    Только ты моя малышка ааа

    Малышка, не лги,
    не лги,
    не лги, лги, лги ааах
    Ты чувствуешь этого парня сейчас
    О да, ты чувствуешь этого парня сейчас

    Малышка, не лги
    не лги
    не лги, лги, лги ааах
    Ты чувствуешь этого парня сейчас
    Ты чувствуешь этого парня сейчас

    Ты здесь, но я скучаю по тебе
    Я пытаюсь тебя узнать
    И всякий раз, когда ты появляешься
    Я чувствую тебя
    о, моя малышка
    Ты зверь

    Ты даришь мне любовь, которая дарит мне радость, Эхх
    Вот почему я Колумбия, да, о!
    Позвони всем своим друзьям, пусть они запрыгнут ко мне!
    И давайте все повеселимся!
    И давайте все повеселимся сейчас!

    ..

    Детка, не лги,
    не лги,
    не лги, лги, лги, ааах!
    Ты чувствуешь этого парня сейчас!
    О да! Ты чувствуешь этого парня сейчас!

    Детка, не лги!
    не лги!
    не лги! лги, лги, ааах!
    Ты чувствуешь этого парня сейчас!
    Ты чувствуешь этого парня сейчас!

    ..
    Девчонка, эм бой!

    Скачать

    О чем песня Siki - Miss You?

    Отправить
    Верный ли текст песни?
    ДаНет