- Ayo
Legendary beatz
My blessings come now
Favour fall down on me
Goodness and mercy follow me everyday
Everything wey I touch
For this life anything wey I want
Shey na mansion o shey na Porche o
Na me get am o amin
- Hide and Seek
You give me love give me love oh yeah
Sweet love o my baby
If I run you go follow
You don't let go o my baby
You say wetin you want
Wetin you want o my baby take am I go replace am
If e no de e ey I go create am
But you gas tell them they gotta know
- Jamb Question
Na so he see me for road one day
He come dey follow me go he come dey follow me
He say sister sister please wait
I wanna talk to you omoge
I say tell me what do you want
Make e no be like say I too dey front
He said it's only gonna take one second
He come dey ask me stupid question
- Naked Wire
You light my fire
A burning fire
And when you're next to me
I know you feel my desire
You spark my wire
My naked wire
I'm drowning in the depths of my desire
Do re mi, is the story of you and me
- Nobody
Already told you once now I’m telling you twice
Me no want love wey go make me cry
I’d rather walk away than take your lies
If my heart break I go put am on ice oh
Cause I deserve better
See me now I need a good fella
Person wey go treat me wella
Man so stellar
- Smile For Me
Smile for me even if you sad o
Be good to me even if you bad o
Stay with me even if you've got some place to be
Pray with me even if you no believe
Smile for me baby mi please smile ah
I I I want to be
The one wey you fit die for
I I I want to be
- Story Story
Uba (Uba)
Run
Born in Ojuelegba o
Just like Wiz but on another street
Ajebo in the ghetto
Yeah
I only learnt how to hustle
Right after university
- Stranger
I do the things that I never thought that I would do
I didn't think our love would turn me into a fool
I can not help myself
It's way too much for my mental health
Shey na love if it makes you do stupid things
Shey na love o when your nightmare is in your dreams
And now I'm compelled
To run and hide in my shell